For Instance - 2Baba Feat. V.I.P

 

Innocent Ujah Idibia who is popularly known as 2Baba released this beautiful afrobeats, Hiphop and RnB tune titled; "4 Instance" in the year 2006 under the the Grass 2 Grace Album. On this one, 2Baba featured V.I.P. 

2Baba was still signed to Kennis Music during the production of this Album.

 

DOWNLOAD MP3

 



Lyrics (4 Instance by 2Baba)
 
Jhii! Eh!Who dey...? wetin dey supOoh ChaiEh!...No be small thing o... EhYeh!Ala Oyi e!. Ala Oyi e e!Ala Oyi e!. Ala Oyi e!Eh!
 
See, for instanceSay I be the one wey dem give chanceSay I be the one wey dey make plansFor all man to benefit abiTo make we disagree to agree to create chanceBut now I am not of importance'Cause now I am looking from a distanceAnd that's why it give them the chance to do us and turn us to victim of circumstanceThem just dey ignore our existenceDey create excuse dey use excuse to buy plansAi, dem no want know say we dey, them dey use us dey playAll we get is a pursing glanceAnytime we stand for resistanceWhen them in the act of exploitanceAbi we just be living in a trance, lordOh! my God!Ala Oyi e!
 
The thing, what I'm feeling is a feeling of love and then you know say its so so... ala oyi e!In your house o or you in a moto and you dey a go slow... ala oyi e!Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul... ala oyi e!Ala oyi e for the thing wey you see wey make you ala oyi eAla Oyi ehSee this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to deyTo dey... ala oyi e!Even if I want to dey chill I go still go dey want to deyTo dey. ala oyi e!Stand look around you and I bet you, you go want to deyTo dey... ala oyi e!Ala Oyi e! for the thing wey you see wey make you ala oyi e!
 
For instanceSay emini Baale of NigeriansShey I go dey respect your own stanceShey I go create the scenery for better to plenty to dey make we dey give chanceInstead of to dey pack the money go FranceDey make suffer to full in abundanceDey make me to wan run away to a place wey e be say I go dey feel like to break danceWhere dem go respect my skills for instanceWhere dem go no go just dey, dey play pranksOn top the people wey work the way wey give them the key to the door to the substanceWey dem just dey use with freelanceTheir looting no dey give us assuranceRepentance no dey their plans eh create annoyance for my heart so... Ala Oyi e!
What I'm feeling is a feeling of love and then you know say its so so... ala oyi e!In your house o or you in a moto and you dey a go slow... ala oyi e!Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul... ala oyi e!Ala oyi e for the thing wey you see wey make you ala oyi eAla oyi ehSee this type of thing wey we dey feel ing dey make me dey want to deyTo dey... ala oyi e!Even if I want to dey chill I go still go dey want to deyTo dey. ala oyi e!Stand look around you and I bet you, you go want to deyTo dey... ala oyi e!Ala Oyi e! for the thing wey you see wey make you ala oyi e!
Ala Oyi e e e! Ala Oyi e e e!Ala Oyi e e e! EhMake we dey give chanceInstead of gather money to dey go France(Ai! hmm) Not to dey come danceAla Oyi e for NigeriansEi, baale of NigeriansAla Oyi e!(Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e e e! Chineke me! Ala Oyi e e e e Ala Oyi e e e e!)

No comments:

Powered by Blogger.