I Dey Feel Like - 2Baba

 

Innocent Ujah Idibia who is popularly known as 2Baba released this beautiful Afrobeats tune titled; "I Dey Feel Like" in the year 2006 under the the Grass 2 Grace Album. 2Baba was still signed to Kennis Music during the production of this Album.
 
 
 
 
LYRICS (I DEY FEEL LIKE by 2BABA)

Oh boy, ehnEh! Ehn, eh!You know wetin I dey fell ehn!You know wetin I dey fell ehn!If you know how I dey feel ehn!I dey feel like somebody na
No be small matterNo be small matter(No be small matter)(No be small matter) know this girlNo be small (matter, matter, matter)No be small matter, matter, matter
See girl, the way wey you dey do meI must confess say I love you really trulyI will do anything for youAnything you want me to doOh, my girlieYou are the one that I look at as heavenlyYou are the one that I adoreAnd I know I can die for
See, my angel, the one that makes me smileMy angel, the one that gives me joyThe one that makes me strongWhen I'm in the midst of temptationYou are the one that makes me feelLike I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say, I dey feel like Obasanjo eh!Because you love, love meI dey feel like Tinubu oh!Because you care for me, care for meI dey feel like Jay-Z eh!Because you fine like Beyoncé, Beyoncé
I dey feel like Jolly NyameBecause you dey burn my heartDey like MandelaBecause you dey fight for meI dey feel like Bob Marley, ohBecause you dey high me
See, see, see this love, eeh! (No be small matter)No be small matter, matter (no be small matter, matter)Me and you my girlGo dey together forever, everAnd no other manCan put us asunder
That's why I promise to love you'Til the end of my lifeSee this girl, I dey harsh for her matterIf you try her no be small quantaMe and you go enter the same one bata
Eh! See, see my angelThe one that gives hopeYou are the one that gives me hopeWhen I'm at the end of the worldYou are the one that makes me feelLike I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say, I dey feel like Obasanjo eee!Because you love me, love meDignified is the way that I'm feelingBecause you care for me, care for meI dey feel like Akume ehBecause you dey feel me, feel me
I dey feel like Mandela eehBecause you dey fight for me, ehI dey feel oaa!Because you love meI dey feel like, I dey feel likeBecause you need me
See, I love youBecause you love me, love meSee, I need youBecause you need me, need meSee, I want you because you want me, want meSee, I love youBecause you love me, eh!
I dey feel like Atiku oh!Because you want meFeeling a young alhajiBecause you dey burn my heartI dey feel like a very royal highnessBecause you explode meAnd I dey feel like Bill Clinton, ohBecause you trip for me, eh!
I dey feel like Donald Duke, ohBecause you dey buy things for meI dey feel like eeah!Because I dey buy things for youWe must feel like we love ourselves e ohBecause we dey feel ourselves e ohEh-eh-eh! Eh!(Eh e don do like that eh? Okay!) Eh, because you love me
 
 
 

No comments:

Powered by Blogger.